Join Our Groups

Stay updated with new music, updates & exclusive content.

Rock Me Gentle by Olamide

Rock Me Gentle by Olamide

Afrobeats

Se, say calabar
Eh, se calabar
Oṣe calabar
Rocking your calabash
Ah, king salama
Oge na calabar
Eh, man, you dey feel the malabar
Eh, I'm in a caravan
Shalom night, you dey win the harama
Nice and my gala, you feel the calabar
You be the shalom, you take the rhythm malabar
79, The king, you dey win the malabar
36, You dey win the malabar
Look at the calabar
High, low, shit, high
Yeah, oh, you be the high star
Seven, five, You be the five star
Calabar, calabar, you dey win the calabar

Bebe, bebe, you be the bebe
I need water, baby, you dey show me pepper
I dey salute your body, your body bebe
No do mi karashika, no do mi ten-ten
Ten-ten, ten-ten, that body ten-ten
That body tea, I need the pepper, my gas stay
Ehn, ehn, o tún ti gbé mi de'be
Na for Google map, I go to your home, baby

Solar energy my babe (Solar energy)
Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shupe, shupe)
Na you be my shawty, ọmọge actually (Actually)
Rock me gentle when I go Italy

Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar
But you dey make me marama, marama
The way you dey shimbaraba, baraba
O gbé mi de Canada, Canada
O tún ṣI fun mi gbagada, gbagada
Ko mi bi NEPA agaba, agaba
Ọmọ I don shimbaraba, baraba
Ṣa ma lọ je ki n farapa

Wetin dey give you blood pressure? (Money)
Wetin dey give you insomnia? (Money)
Wetin dey give you headache?
Wey dey make your skin break out and you no go fit shout (Money)
Okay, wetin be big boy? (Money)
Wetin make you buy all of the big toys? (Money)
Hustle for dollar, hustle for Bitcoin (Money)
But anytime you see me, baby girl, you see (Money)
High ball, high ball (High ball)
Ọmọge, olomi high ball (High ball)
Give me space, for your heart o (High ball)
Legacy [?] (High ball)
High ball, high ball (High ball)
Ws in the fucking chat o (High ball)
Ọmọge, your body bad o (High ball)
No be wash, she no be hypo (High ball)

Solar energy, my babe (Solar energy)
Wetin see your wey dey give me pange (Shupe, shupe, shupe)
Na you be my shawty, ọmọge, actually
(Actually)
Rock me gentle when I go Italy

Calabar, calabar, owo lo je kin calabar, calabar
But you dey make me marama, marama
The way you dey shimbaraba, baraba
O gbé mi de Canada, Canada
O tún ṣI fun mi gbagada, gbagada
Ko mi bi NEPA agaba, agaba
Ọmọ I don shimbaraba, baraba
Ṣa ma lo je ki n farapa

Calabar, eh, calabar nga
Ah, it's a banga
Calabar, calabar, calabar nga
Eh, you dey manda
Ja, you dey gbaga
Dem a ganje but dem no amba
You dey buy nigga pamba
Mana mana, bitch, abata pamba
(High ball)



Click here to download the song


DMCA Policy

Sply Music is committed to complying with the requirements of the Digital Millennium Copyright Act (DMCA) and other applicable intellectual property laws.

We will promptly respond to any valid take-down requests that meet the necessary legal requirements under the DMCA and other applicable laws.

If you are a copyright owner and believe that any content uploaded to splymusic.net infringes upon your rights, please contact us with the required information to submit a formal DMCA request.

You can reach us at:
splymusic2@gmail.com

Thank you for your cooperation.

Join Our Groups

Stay updated with new music, updates & exclusive content.